Skip to main content

Song lyrics and download: Happiness by Frank Edwards



Verse 1

And me already know say happiness is key
And you already know say worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me say in every situation, say make I praise praise
Say when you see me dance
E be like say na craze
I dey dance like David, eya
Lord I thank you for the love, the life, protection, and salvation

Why you love me this o?
Tell me why you love me like this o?
Abeg leave me make I dance
Every time you see me dancing
Please everyone come dance with me

Everytime you see me smiling
I just wanna make you smile too

As you dey dance
Make you carry favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles

Na na na na na
Na na na na na

Verse 2

When dey fire fire
My God just dey cover cover
Everything dem do e dey bounce back
Na God dey play my soundtrack
Ah! na baba God be okaka
Na Him dey make me call him my papa
Each and everyday you make me wonder wonder
You no dey play me wayo o
Poverty go low low low
Sickness go low low low
God you love me love me

Tell me why you love me like this o
Abeg leave me make I dance
Every time you see me dancing
Please everyone come dance with me

Everytime you see me smiling
I just wanna make you smile too

As you dey dance
Make you carry favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles

Na na na na na
Na na na na na


Verse 3

Happiness is key
Worry no dey help
Everything is working
Working for your good

Happiness is key
Worry no dey help
Everything is working
Working for your good

Oya dance now
Like a winner man, Ehen
Praise the Lord
Move your body
Hallelujah

Oya dance now
Like a winner man, Ehen
Praise the Lord
Move your body

Abeg leave me make I dance
Shebi na the word of God be my medicine?
Na goodness and mercy na dem go dey follow me
Even if I like I go do shakara for them
From glory to glory na em be my story eh

Na na na na na na
Na na na na na na

As you dey dance
Make you carry favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles

Ahhh!

Click here to download: Happiness mp3

Watch Video below:

Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

Song lyrics: Cheta by Ada

Ada’s Biography Ada Ehi aka Ada is simply sensational. Storming the gospel music scene with an eclectic blend of Pop Rock fusions, she reaches out to her world with the gospel of Jesus Christ through her unique sound, impacting lives with his saving knowledge and power as she goes. An artiste of a very rare quality! Ada's sound is very unique and anointed, carrying the lifting power of the Holy Ghost. She is known for her sweet melodies, powerful inspiring lyrics and very happy sound, making her arrival into the scene of Gospel music successful and heralded as pure, fresh, original, and lifting with an amazing global impact which has earned her some serious acknowledgement and recognition's. Born to Victor and Mabel Ndukauba in the 80's, she along with her three (3) brothers grew up surrounded by music especially christian sounds. She graduated from Lagos state university where she studied chemical & polymer engineering and came in contact with Pastor Chris...

Poem: Happy Day

Wow, it’s a new day And I have a lot to say Am so optimistic today Cos gone are the worries of yesterday All the grudges I lay Thinking of the upward way Excuses are now bygone Excesses I have in blessing Example is the joy I felt inside Escape I am to danger Exact I will be in planning Excavated are my worries Joy has made my mouth wider My shoulder higher My teeth sugar My vision clearer  Walking down the road I feel brighter And this joy made me stronger This happiness I know it’s going to last This cheerfulness will keep me going This greatness is going to be This uniqueness has become me And its closeness was brought by this day With openness of mind I will embrace the feeling By J_amaze

Music Album: Frankincense by Frank Edwards

Frank Edward's Biography: